Chavwuko I Still Dey Lyrics
Nigerian Gospel Lyrics

Chavwuko – I Still Dey Lyrics ft. Waju

Views
Print Friendly, PDF & Email

Chavwuko I Still Dey Lyrics ft Waju


[Intro]

Yes I dey (2x)

By your grace, yes I dey

Level don change from

Yesterday.

 

[Verse 1]

The matter wey dem bring

He change my name,

Carry me enter higher grace,

This love wey you dey show

I nor fit explain

You give me grace make I prevail

Forever and ever you’re still the same

Na you be the God wey nor dey change

The fourth man in the fire is your name

Na you dey keep me up till date

 

[Chorus]

I dey, yes I dey,

I still dey up till date

By your grace yes I dey, level don

Change from yesterday (2x)

 

[Verse 2]

Dem try to silence the voice you gave oh

(Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh)

Dey can never build fence around the sea

As day dey break everywhere dey nice oh

(Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh)

We thank baba God for the gift of life

 

[Vamp]

I go dey praise my God, he go dey answer

My prayers oh, I go depend on him,

He nor go leave me alone (2x)

 

 [Waju]

Bless the Lord oh my soul and all within

Me bless his name, you are the God that

Never fails, the God that never change

Baba ah ah ah mojubare oh

You are my keeper, protector, deliverer

My provider, healer, my solid Rock.

 (Back to vamp)

 

 [Bridge]

I won’t go back, I can’t go back

To the way it use to be

Before your presence came

And change me (2x)

[Back to chorus]


Written by: Chavwuko & Waju (2021)


I Still Dey Lyrics by Chavwuko ft Waju

NGL
the authorNGL
Browse our website for latest Nigerian and Foreign Gospel Lyrics, we also provide lyrics for Christian Hiphop songs.

Leave a Reply

0 Shares
Tweet
Share
Pin